BILL GATES BOUNTY⚡️⚡️⚡️⚡️ MAKE UNA CATCH STATAN E B LIVE 4 NIJA🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬⚡️⚡️⚡️⚡️
MP3•Episode hjem
Manage episode 438549392 series 3471434
Indhold leveret af Caroline Aina and Sir Lenzo. Alt podcastindhold inklusive episoder, grafik og podcastbeskrivelser uploades og leveres direkte af Caroline Aina and Sir Lenzo eller deres podcastplatformspartner. Hvis du mener, at nogen bruger dit ophavsretligt beskyttede værk uden din tilladelse, kan du følge processen beskrevet her https://da.player.fm/legal.
Despite God's blessing everywia on the Afrcan continent😍😍😍😍 we are SLAVES OF THE WEST🤣😂🤣😂 Its 1 tin to think am but say na reality wey dem dey run us arrogantly daily 4 dat mata as we are lai dis😂🤣😂🤣 GOD ABEG, EPPPPPPP😭😭😭😭 D mata rish to cry b4😂🤣😂😂 but say na we NIGERIANS🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬dem dey run😂🤣😂😂 na comedy, sake of say dem know us, as savages😂🤣😂😂 dey fear us BUT😂🤣😂🤣 ALL OF US 4 NIJA DEY FEAR TINUBU AHMED BOLA AND CO🤣😂🤣😂 it is said that the YOUTHS ARE THE FUTURE😁😁😁😁 THE FUTURE DEY LOOK US 4 FACE AS MUGU NI LAI DIS HOW FAR UNA?????♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇰🇪🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡#sirlenzo #moots #affritude #freepalestine #nigeria #africa #world #kenya #southafrica #congo #ghana
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
283 episoder