EMPEROR TINUBU AND THE CASHAPP OF COLONISERS E TURN NIJA 2😂🤣😂😂
MP3•Episode hjem
Manage episode 421471259 series 3471759
Indhold leveret af Caroline Aina and Sir Lenzo. Alt podcastindhold inklusive episoder, grafik og podcastbeskrivelser uploades og leveres direkte af Caroline Aina and Sir Lenzo eller deres podcastplatformspartner. Hvis du mener, at nogen bruger dit ophavsretligt beskyttede værk uden din tilladelse, kan du følge processen beskrevet her https://da.player.fm/legal.
Emperor Tinubu has becum law😂🤣😂🤣 His desires are most important abi the PRIORITY for dis country lai dis🤣😂🤣😂 in 2 months world bank loans 4 terrorism against us is 1.75 billion dollars 4 electricity 😂🤣😂🤣 we sti dey owe 2.8 triollion on d same electricity🤣😂😂😂 and we o sti collect 2.25billion dollars on d 13th of JUNE 2024😂🤣😂🤣 we know wetin Egypt do, na wetin Nija don dio we neva know🤣😂🤣😂as 4 withdrawals 😁😁😁😁 26 billion don waka, FX backlog grow from 743million dollars in 2023 to 7 billion in payment😂🤣😂🤣 Dangote refinery we build dey buy crude from America and eim products dey europe🤣😂🤣😂 meanwhile EMIEFELE WE MAKE SURE SAY DEM BUIL D AM DEY COURT😂🤣😂🤣 I am not understanding ènjoying what u are complaining about but as na Emperor Tinubu🤣😂🤣😂 eim wisdom don waka since aswea😂🤣😂🤣 u need listen abeg🙏🙏🙏🙏 na serious comedy say Nija dey shit money🤣😂🤣😂 EMPEROR TINUBU DON TAKE NIJA DO OGUN OWO(MONEY RITUALS) 😂🤣😂🤣 Pls epp share adding ur thinkings ❤️❤️❤️❤️🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzosrunnings #affritude #freepalestine #moots #nigeria #africa #world #freeafrica
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
243 episoder